Lahot Is Out With A New Tune Tagged “Bolorunduro“

middlebeltonline
0


This is a decider track for Lahot as it is obviously taking him to the next level. You all should check out this tune.

STREAM https://ffm.to/bolorunduro

Twitter: @Lahotola 

Song lyrics

Take it slow like a moving boat

Them say

You too dey rush Oga easy oo

Life gba jeje

Me no fit dull am so

No rubbish my hustle

You no go take am oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

People mah act like judasi

Kilonwi melo mofe sosi

All day I been grinding non- stopping

For my money

My pains dem no see

I be dey ask this baby

Will you stand by with me

Hold tight to me

Cause i gat believe

Say me go succeed

And life get story

Na one day he go be

Everything i do i dey give God the glory

Wo Wo Wo dance to my rhythm

Yo Yo Yo Jo koya gbe body

Jo koya gbe body

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m dropping my sounduu

Kemujo mujo oo

Oh oh forget sorrow na alejo

Salamalekun

Dia o bonjou

I still dey kaku

Man no fit do na God go do

19 Good one bad

Omo all na bad

I dey face my life

Omoh pain in ass

Aye akamah

Omo olofar

Dem fit wish you bad

Follow you Dey smile

When i feel so down

I call omega

Wo Wo Wo light my ginger

Light my ginger

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

The post Lahot Is Out With A New Tune Tagged “Bolorunduro“ appeared first on tooXclusive.



source https://tooxclusive.com/lahot-is-out-with-a-new-tune-tagged-bolorunduro/

Post a Comment

0Comments

Post a Comment (0)